Breaking News

My Oga's Madam (My Boss' Wife)....Part 2


A story written by Deolububble.........If you miss part 1, read it HERE!!!

Ada sef get small shop wey nor far like that from our house. As we dey come back from market, we dey always see am for road, hail eachother before she go come meet us for house leta.  Ada dey always play some kin play with me wey be say I no how I go handle am if no be say she be my Oga wife, if na my neighbour wife, she for don hear am since. E get one day like that wey be say I first go help my oga do something, rain come beat me wella, my oga don force me go do the thing early momo, and I no carry umbrella join body.

Rain beat me enter house, Chubuike just dey use me laugh, as I give am the thing from the message wey he send me, him just comot, enter hin car, zoom off. I bin think say na only me dey house, na him I enter bathroom to bath away the poto-poto wey dey my leg, na him i decide to kukuma baff.

I dey bathroom, dey bath, I forget to lock the door, I just dey dia dey baff, the cold don enter my body, as for me, when cold dey my body, my prick go dey hard. As water dey splash for bathroom, Ada just knock for bathroom say who dey baff, the stupid tiny door just open, Ada see everything, my prick wey don hard, the prick wey be say my girlfriend for village talk say e be like baby hand. I try cover am but water don pass garri, the thing dey shame me sef, my hands no fit cover am, Ada no gree comot eye for my prick o.

She come carry eye comot after say like 30 seconds, I close the door small small. Since that time, she con dey eye me one kind, my friends for area dey temme say e get one corper wey dey fuck my oga wife, I no mind them, which one be my own. Why I go carry Chubuike matter for head like government work. Even me sef go fuck am if she continue to dey eye me like that.

I dey always gentle for house, e get one time wey she dey kitchen wey I wan carry I wan pass for her back, Ada make sure say she rub her nyash for my prick, he sweet me for body make I no lie but I remember my mama, make this stupid dick no spoil my life with Chibuike.


To be continue...
My Oga's Madam (My Boss' Wife)....Part 2  My Oga's Madam (My Boss' Wife)....Part 2 Reviewed by Queency on 11:55:00 Rating: 5